Prolific recording/performing artist Benjiszzy Zaakii finally unleashes the much anticipated video for his chart topping and soul lifting song “ANOTHER SATURDAY” – a perfect song of hope, faith, and firm believe in God to invigorate and motivate the singles.
The video captures depictions of the emotional turmoil and reproach encountered by singles, and God’s divine restoration of hope and joy. The video was shot at different locations in Port Harcourt, Nigeria by ace music video director Victor Chigozirim Chigoz (Magnificent Studios).
Enjoy the video and be blessed.
Lyrics for Another Saturday by Benjiszzy Zaakii
Verse 1
Oluchi is a prerry girl, she’s twenty-eight
Born again, she go well in every way
Her plan na to marry once she graduate
And begin a family with no delay
You see, life no dey work the way we plan
So endowed but she no fit find a man
Dem dey take her for a ride like merry go round
No good men around, it’s getting out of hand
Mumsy dey worsen the case
You be Lagbaja, why men no dey see your face?
See sister Grace, una two no be mates?
She’s married for years,
You’re such a big disgrace
My sister wipe your tears
No worry it’s gon’ be alright
I know your heart is filled with depression
But giving up is not an option.
Chorus
Another Saturday is around the corner
And it’s not still your day
No worry my friend, no need to bother
The right person for you is on the way
Verse 2
I know one brother, em name na Francis
Brother soft oh, no be say na beans
Born again, she’ll worker with six packs
Big house, check garrage you go see cars
Oh yes! He is every woman’s desire
He’s got all things they desire (Desire)
But finding a girl wey go love him for him
And not his money is just a misfire
My son you are almost forty
A grandchild is all I am asking
When I was your age I get two pikin
When you won begin, abi something is faulty?
My brother wipe your tears
No worry it’s gon’ be alright
I know your heart is filled with depression
But giving up is not an option
Chorus
Another Saturday is around the corner
And its not still your day
No worry my friend, No need to bother
Because the right person for you is on the way
Another Saturday is aroundis the corner
And its not still your day
No worry my dear, no need to bother
Sho’gbo, the right person for you is on the way
Verse 3 (Rap)
I know say you dey pray, you dey fast
You dey bind, you dey cast and yet Saturday’s dey pass
No be say your friends fine pass, or dem get grace pass
Or marriage no be your thing last last
Engagement ring for ten years, you be Frudo?
When e reach to catch the bouquet you be skipo
One big Ghana-must-go of Asuebi
But your wedding date is not close like Jalingo
Now your case is the gist of the whole town
Listen up, no time is better than the Lord’s time
I’m not a preacher though I’m just a singer
I’m here to tell you another Saturday’s around the corner
No need to day waka waka
No need for the sleepless night, my broher, my sister
(The right person for you is on the way)
No need to day jealousy the others
Just wait on the Lord, E go answer your prayers my friend
(The right person for you is on the way)
No need to day jealousy e!
No o!
The right person for you is on the way.
Boss I love your voice here keep it up boss