Gospel singer/songwriter NKEMJICAR finally drops his debut single titled KINGING. In this upbeat and catchy tune, Nkemjicar features award winning gospel rapper, DASON.
The song “Kinging” is a song of praise and thanksgiving to the most high,the song will surely get you on your feet dancing in no time
The song was produced by oyehbeats.
[download id=”31871″]
Connect With Nkemjicar:
Instagram&Twitter: @nkemjicar
Facebook: @Nkemjicar_official
KINGING LYRICS by NKEMJICAR
VERSE 1
If not for you na wetin I go do?
Everything I need you dey give me times two
I don come o make I tell you thank you
My people join me as I sing halleluyah eeh (REPEAT)
BRIDGE
Baba oooo
Ese baba o
Baba ooo
Na ra ekele
Baba ooo
Osi na ala obim
Baba ooo
Agam aja gi mma eehh
CHORUS
Im kinging,kinging
Am kinking ,kinging ,kinging oway
I just dey kinging
Am kingin ,kinging,kinging eh (2x)
VERSE 2
I remember the time wey the devil
Dey always deceive me
Him tell me say my father
No go ever receive me
If I tell you wetin him put me through
You no go believe me
Jesus turn my life around
Now everybody dey feel me eh
Oh what a wonderful ,wonderful day!
Day I will never forget
Because life I don get am
Money I don get am
See the house I don get am
Family I don get am
(REPEAT CHORUS)
RAP [DASON]
Before you begin to do amebo
Do you know our story before before?
How we dey sleep for ground on the floor
How we were broke and very poor
Until jesus came into our life
And then he turn our lives around o
Took us from zero and made us the hero
And now we are breaking all grounds o
Now na jaburata
Our blessings don dey troway jaburata
Because jesus don be our father father
Cos our bank alert even na gbagan gbagan
We are kinging