in

Music: John Bassey – Wonderful [@johnbasseyb]

Here is another single titled “Wonderful” coming from this great vocalist and song writer John Bassey. You can’t help but dance along as you listen to this gospel gyration.

John Bassey, a gospel Artist from Akwa Ibom State, Nigeria. A vocalist, voice-over artist, lead singer in House on the Rock, Uyo, a member of an Accapella group called The Nobles,entrepreneur, a graduate of Polymer and Textile Engineering. He conducted his church main choir at the age of 5 as at then (Qua Iboe church, Marry Slessor, Calabar).
He has 3 singles to his credit : Afokedo, Akamami and Without you. He also composed a song for Akwa Ibom which is airing on major radio stations in Akwa Ibom.He has voiced jingles and theme songs for organisations like FEYReP.

This song is produced by a seasoned and prolific producer of our time King Baseda.

Download Wonderful || Gospotainment.com

Connect:
Facebook: Johnbassey
Twitter: Johnbasseyb
Instagram: iamjohnbassey

LYRICS
Water in coconut
Pikin inside woman bele
Morning and night
Dem no dey drag space
Ocean and land
Heaven and earth
If I begin to dey count
Many many many things
Wey Jehovah do for us
Oh oh oh oh
Nkana decipher
no fit quantify
I come dey testify
I start to specify
God don beautify
I begin to magnify
I just dey fly fly
Up in the sky
Everybody join and say

Wonderfully wonderful
The things you dey do
Wonderfully wondeful
Excellently excellent
Beautifully beautiful.

Oya celebrate
Mek we jubilate
Come appreciate kai
Supernatural thing
Fire in the bush
Bush e no dey burn
If I begin to the count
Many many many things
Wey Jehovah do for us
Oh oh
ImaObong, mfonobong, ubokobong, itorobong
dey are powerful
dey are marvelous
dey excellent
dey are beautiful wonderful wonderful wonderful wonderful
(Repeat Chorus)

Why I dey sing
Dem go dey ask why why
Why I go dey dance
Dem go dey ask why why
Why I go dey clap my hands
Dem go dey ask why why
I begin to dey talk about the things wey God don do for me
e pass my body oh
Jehovah e butter my bread
e sugar my tea
e make room for me
Wey no room dey
I go dey sing
Go dey shout
Go dey dance
go dey kpapa
(Repeat Chorus)

Written by olamine

Omotosho Olamide Temitope also Olamine is a book junkie, lover of God, always smiling personality with a good heart. I never stop learning because i believe the world keeps evolving with new things yet to be learned. Subject yourself to learning so you can be a better you.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

kirk-franklin

Kirk Franklin, Travis Greene Gets Nominated For 59th Grammy Awards 2017

WAOMM 60k Christmas Giveaway